Home » » MUSIC LYRICS: Korede Bello: Godwin

MUSIC LYRICS: Korede Bello: Godwin


Mavin... 
Eh eh 
Eh eh.. 
Korede bello 
Don jazzy again o 
Omo lope 
Mega superstar o 
O na na o 

I don get alert...God Win 
And i don pay my rent...God Win 
Them been wan fall my hand but God Win 
Them been wan kill my Joy but God Win 

I say anything them do na God win o 
na God win o 
na God win o 
Anything them do na God Win o 
na God win o 
na God win o 


I don change my name to GodWin 
And omo i don buy motor...GodWin 
Them say my market no go sell but GodWin 
And them been say i no go blow, but God Win them my broda 




Make them try their luck my God go Win 
My God win o 
My Lord win o 
Anything them do na God go Win 
na God win o 
na God win o 


As you don pass exam na God Win 
And dem bin say you no go pass but God Win 
You wake up see today lasun na God Win 
Robbers dey rob dem no see you 
broda God Win 
Dem no see you my sister 


na God win o 
na God win o 
na God win o 
Anything them do na God win o 
na God win o 
na God win o 


As na your wedding day na God Win 
And e don tey wey you dey find but God Win 
So we go pop champagne today...God Win 
We go dance, dance, dance cause God Win o 

Elelele 

Anything you win na God Win 
And if you win election my broda God Win 
Like if you win contract my friend God Win 
And if you check the countdown my broda na God Win 
And if your market selelele 

na God win o 
na God win o 
na God win o 
Anything them do na God win o 
na God win o 
na God win o 


Why you no go dance, na God Win o 
na God win o 
na God win o 
na God win o 
Anything them do na God win o 
na God win o 
na God win o 

0 comments:

Post a Comment

Popular Posts

║▌║█║║║▌║█║ © Ajayi Victor ✔ Verified Blogger account. Powered by Blogger.

KvistPublising

KvistPublising

Pages

Social Profiles

 
Copyright © 2015 Kvist Publishing